Music: "OGA JESUS" (Story of Blind Bartemeous) by Oluyinka Zibah


Nigerian based Gospel recording artiste and prolific songwriter Oluyinka Zibah by the inspiration of the Holy Spirit cooked up this masterpiece: "OGA JESUS" (Story of Blind Bartemeous) 

Its story time!!!
A story of resilient man!
A story of a voice which against all odds pierced through discouraging forces!
A story of a compassionate Saviour!

'OGA JESUS' (Story of Blind Bartemeous) played in high-life and creatively narrated in the Nigerian pidgin language.

Its a song about the story of Blind Bartemeous(In the Bible) who received mercy from our compassionate Saviour Jesus Christ; despite how much he was despised and discouraged by those around him.

You too can receive from the Lord Jesus Christ just like Bartemeous.
The Song will sure inspire and bless you!

Stream, Download, and share with family and friends!




Also available on Audiomack

(Producers: Ezekiel The Spirit Man & AnointedFingers)


LYRICS OGA JESUS
( Story of Blind Bartemeous)
by Oluyinka Zibah 
Aa aah!
I wan yarn una tory about Barti and Oga Jesus!
Chai! Barti Barti
Abeg muna hear am!
Oga Jesus!
 you be miracle worker
Oga Jesus!
I come give you twale
 Oga Jesus! 
you be miracle worker oo
 
Maki I yarn una story! story! story!
(Story)
He getti one beggar, wey dey sit for
road
For Bible
Him name na barti 
oh oh oh
barti, barti , Bartholomew
One day barti sabi

Say oga Jesus wan pass
He kan de happy say
This na him chance
'David pikin' - Jesus pity for me
Maki my eye openu o
Mak' I be gin dey see oh oh
Oga Jesus!
 you be miracle worker
Oga Jesus!
I come give you twale
 Oga Jesus! 

you be miracle worker oo
Busy body people wey dey where
barti dey
Bad bele people wey dey where barti dey dey
Come dey hala say
 Abeg! Barti quiet your mouth joor
' Think say na only you wey sabi Jesus
Abi you no know, Oga Jesus dey too busy oh oh for person like you
 oga Jesus no get time oh oh
(Abeg na lie be that one joor, Jesus get time for everybody)
Bro Barti, wey no send anybody
Dey there dey shouti oh

Dey hala, dey hala
'David pickin'  ever merciful oga
'David pickin' na you fit comot this gbege
Jesus Jesus papa abeg pity for me
Oga Jesus kan yarn!
Make una call that Man
Wetin make I do oh?
'This eye na my gbege'
Abeg begin dey see joor!

Chai! 
Waka your faith don free you oh oh
(Waka your faith don free you oh oh)
No matter your gbege
 I say
(Waka your faith don free you oh oh)
Waka your faith don free you oh oh
(Waka your faith don free you oh oh)
Na so barti come dey happy!
happy!
happy!
(Waka your faith don free you oh oh)
Na so barti come dey jumpy!

Jumpy!
Jumpy! 
(Waka your faith don free you oh oh)
No matter your wahala
 ( Jesus fit do am for you)
Jesus fit do am for you
(Jesus fit do am for you)
Papa fit do am for you
(Jesus fit do am for you)

No matter your problems oh oh oh
(Jesus fit do am for you)
Jesus fit do am for you
(Jesus fit do am for you)

What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments

Connect: 

Post a Comment

Previous Post Next Post