Music: BLOW MY MIND (Cover) - MicFredo - Limoblaze


After the recent released  of SOSONGO. Ibom indigenous gospel rapper, singer and minister FREDMICBOI drops another hot banger with one of our renowned afrogospel artiste LIMOBLAZE on BLOW MY MIND cover. 

He said " many people has what gets their mind blown. It could either be money, ladies, fame, wealth and the rest of all vain things in the world. But as Christians we're blown by his love, mercy and unlimited Grace  towards us all day.

The grace of God dey blow my mind
Am his favourite baby!".

What's yours?

Stream, Download & Share


     DOWNLOAD NOW     

Also available on Audiomack 


LYRICS
This kind love e sure for me 
See how you pay the price for me
 I like wentin u dey do for me 

Your love sef dey totori

See you carry me like baby oh

Oh jesu , oh jesu,  you're always there 

Always for  me 

I no go lie you dey blow my mind 
I no go lie you dey make me fine 
I no go lie, I no go lie
I no go lie  omofon ye ami X2

Shey na you God,  you wey dey blow my mind 
Love the feeling all the time 
Show me love I don't deserve  X2

You call me your favourite baby 
 Before mama born me you named me
That's why am blessed everyday 
I know am your favourite baby 

You the blow my mind nkebo yak ndu doho
 ( I said, I should inform tell you)

Afodo afid mkpo, afo'do ntak ikwo
 ( you're everything, you're the reason of the song)

Afo'do ntak nyin isineke unek ( you're the reason we dance)

Esit adom ama wen akan mmon ibawa ( here's my heart , it was darker than ibawa river)

Afo aditoho iyim nfo asin anam ami nsana ( you came and poured in your blow and made me clean)

Idaha ami esit ama adad akan mboro 
( Now my heart is ripen than bannana )

Idoho etuk mkpo kase mmeyun ndi foro 
( it's not a small something, see am now prosperous)

Ntoho nkekid mfon nfo, ima mfo, afid mkpo se anam ono mi  ado ata ekamba
 ( ever since I saw your grace,your love, all what you've done for me is great)

Amikid edidiong Abasi ata ekamba?
 ( Have you seen God's blessing is great?)

Mfon mfo ku uwem mmi ado ata ekamba! ( your grace upon my life is very great!)

Ata ekamba ( very big)×2

Shey na you God,  you wey dey blow my mind 
Love the feeling all the time 
Show me love I don't deserve  X2

You call me your favourite baby 
 Before mama born me you named me
That's why am blessed everyday 
I know am your favourite baby 


You dey blow my mind idoho ( not)ox fan 

You dey stand by me like jandam 

This kind of love na confam 

Na confam 

Na confam 

Ahh, baba jesu your love no dey kill person E dey blow mind.

Post a Comment

Previous Post Next Post