[Music + Lyrics] TGIF - Lloud Boy


Elechi Loveday popularly known with the stage name Lloud Boy, releases his hit single titled TGIF which simply means "Thank God It’s Friday" as we all know

Speaking about the song... This song was inspired by my life experience at large and the day to day occurrences within my environment and neighborhood

The song was produced by Ghadman, one of the most talented Port Harcourt based producers

Stream songs on all platforms and expect more from Lloud Boy

 


Lloud Boy - TGIF lyrics

Hello is not me, is not you
It can’t be
Thank God is Friday, we’re outside no sleeping
Hello is not me, is not you
It can’t be
Thank God is Friday, we’re outside no dulling

Awole Awole tell me why you no dey tire
Awole Awole would you let me roll some weed
See gobe see gobe
You wan kill me for my mama
So comot for there
wetin you Dey put for that calabash
Holy fire go come condemn
Me I can’t tire me I can’t relegate
So na goes there 

Wetin you Dey put that calabash
Holy fire go come condemn
Me I can’t tire me I can’t relegate
Sooner or later them go come for my show
(Ayeeh mama…..Ayeeh  ….yeyeeh )

Hello is not me, is not you
It can’t be
Thank God is Friday, we’re outside no sleeping
Hello is not me, is not you
It can’t be
Thank God is Friday, we’re outside no dulling

( Hmmm… Hmmm… hmmm)

For this party no dulling keep the energy poppin
Shey the thing been dey shock you
When I been dey inside you
For this party no dulling keep the energy poppin
Shey the thing been dey shock you
When I been dey inside you

Awole Awole tell me why you no dey tire
Awole Awole would you let me roll some weed
See gobe see gobe
You wan kill me for my mama
So comot for there
wetin you Dey put for that calabash
Holy fire go come condemn
Me I can’t tire me I can’t relegate
So na goes there
Wetin you Dey put that calabash
Holy fire go come condemn
Me I can’t tire me I can’t relegate
Sooner or later them go come for my show

Let’s go there
It’s Lloud Boy
Lloud of Phcity

For this party no dulling keep the energy poppin
Shey the thing been dey shock you
When I been dey inside you
For this party no dulling keep the energy poppin
Shey the thing been dey shock you
When I been dey inside you

Thanks for your support
I love you all

Post a Comment

Previous Post Next Post